Lyrics Center

Moses Bliss E Dey Flow Official Lyrics

Moses Bliss E Dey Flow Official Lyrics

E Dey Flow ft. Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie – Moses Bliss

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke

Related Articles
Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics
Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics

From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God

Upon my life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the Lord
Taking me high

(Oh oh oh)
No be fantasy
Your love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem dey believe
Say my God no dey bobo

Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics
Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics

The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This your love no be fallacy oh
Even the blind can see oh

Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head

Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I dey on God

Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics
Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics

So I’m never stressing
“No ooh”
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh

Everything I dey see
Just dey make me believe say
Oil dey my head oh
As u see me dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehovah help me oh
Now I don dey select

Odogwu na my connect
All of my songs
Just dey make sense
Oil dey my head oh
Na the word I dey confess
Wey come dey make me the best
Who God don bless no man contest
Oil dey my head oh

Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics
Moses Bliss E Dey Flow ft Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie Lyrics

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke

From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow


Discover more from Asedandwom | Ɛye Aseda nkoaa

Subscribe to get the latest posts to your email.

READ MORE  Steve O And The Broken Chains 'Ma Ensi Mi Yie' ft Grace Sam Lyrics

Mavis Kwakye

Mavis Kwakye irepdesigns@gmail.com

Related Articles

Leave a Reply

Back to top button

Discover more from Asedandwom | Ɛye Aseda nkoaa

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading